Friday, December 4, 2015

Lyrics: Ice Prince – Boss




[Chorus] Ice Prince Zamani poppin in ma name (you know i
gat it) bottles in ma name (shey be i
gat it) shopping in my name (you know
i gat it) e no dey finish flexing in ma name (you know i
gat it) shopping in ma name (baby i
gat it) chopping in ma name (you know
i gat it) e no dey finish

[Verse 1] All the girls them like that wen i post on me page them
write back you no all the boys them hate
that Ant i still dey pretend am laid
back you no follow me to festac you no girl you know am taste that
you no everything i do, i be legend i be like jimmy jatt

[Hook] Poppin in ma name (carry dey
go) bottles in ma name (pop moet) shopping in ma name (money
trowey) Flexin in ma name (where is
caro) choppin in ma name (roll the
claro) choppin in ma name
[Verse 2] Orobo get money but orobo no sabi to shake body lepa no get money but you no say na lepa sabi
Scatter the place if you wan play me corny you no say e no go funny if you dey look me for face you go see say i dey look you for face shey you feel my p and you
dey see how the thing dey be all ma guys dem gees and we keep it 100 and ten
degrees balling is a must girls dey ma comin in a rush man dem ma fck shii up and
leave and dem ma flying overseas [Bridge] Look at me and look at you all ma niggas fresh There is nothing you can do do you see, what i see i cannot explain what i feel
inside me Pose for the boss (boss) arrange yourself for the boss

[Chorus] poppin in ma name (carry dey
go) bottles in ma name (pop moet)
shopping in ma name (money
trowey) Flexin in ma name (where is
caro) choppin in ma name (roll the
claro) choppin in ma name

[Outro] Orobo get money but orobo no sabi to shake body lepa no get money but you no say na lepa sabi

No comments:

Post a Comment